Is this you? As a journalist, you can create a free Muck Rack account to customize your profile, list your contact preferences, and upload a portfolio of your best work.
Claim your profile
Author, By Joel Gunter Role, Fass Boye, Senegal 3 September 2023, 09:41 WAT New Informate 2 hours wey don pass Adama and Moussa Sarr bin don lose track of di exact number of days dem bin don dey at sea. Di brodas bin just dey drift somewhere off di coast of West Africa, inside one traditional Senegalese fishing canoe wey dem dey call pirogue. Dem be two of 39 passengers in total – all of dem dey malnourished, many close to death.
As a journalist, you can create a free Muck Rack account to customize your profile, list your contact preferences, and upload a portfolio of your best work.