Is this you? As a journalist, you can create a free Muck Rack account to customize your profile, list your contact preferences, and upload a portfolio of your best work.
Claim your profile
Articles by Article informationAuthor
Israeli PM 'miss chance' to starve Hamas of cash
Israeli PM 'miss chance' to starve Hamas of cash Article information Author, By John Ware Role, BBC Panorama Israel prime minister turn down di chance to starve Hamas of cash, years before di murder attack last October, according to one former senior Israeli intelligence officer. Udi Levy tell BBC Panorama say im bin advise Benjamin Netanyahu to target Hamas finances. Im believe say dis for affect di group military build-up, but say dem no use di intelligence.
SA wan stop Mandela family from selling im ID card, shirts, walking stick, Bible, Quran, oda items
SA wan stop Mandela family from selling im ID card, shirts, walking stick, Bible, Quran, oda items Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Items wey belong to Nelson Mandela, include some of im trademark shirts, wey go be on auction for New York if dem no block di sale Article information Author, By Gloria Aradi Role, BBC News South Africa goment dey try to stop controversial auction of 70 personal items wey belong to anti-apartheid hero Nelson Mandela.
Israel-Gaza war: How premature babies dey survive afta Israel attack Al-Shifa hospital for Gaza?
How premature babies survive afta attack on Gaza biggest hospital Wia dis foto come from, Provided to Reuters Wetin we call dis foto, Concerns dey about newborn pikin for Gaza Al-Shifa Hospital Article information Author, By Ethar Shalaby Role, BBC Arabic "We get 36 premature babies wey don survive. Dem be 39, but three don die," Dr Marwan Abu Saada di head of di General Surgery department for Gaza's Al-Shifa hospital tok. "Two die wen electric power off inside di hospital.
To born pikin for Gaza wen explosions, shootings dey happun and no light
To born pikin for Gaza wen explosions, shootings dey happun and no light Wia dis foto come from, Jumana Emad Article information Author, By Dalia Haider Role, BBC Arabic One month ago, Gaza resident Jumana Emad dey di final stages of her pregnancy. She dey happily share pictures of her heavily pregnant belle, as she dey wait to put her delivery plan into action.
Cervical cancer: Biggest drug advance in 20 years hailed by scientists Original
Scientists hail biggest cervical cancer advance in 20 years Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Michelle Roberts Role, Digital health editor Scientists say dey fit don make di biggest breakthrough for treatment of cervical cancer inside 20 years, using cheap drugs wey already dey exist ahead of di usual radiotherapy treatment.
Afghan earthquake: Why so many women and pikin dem die?
'Some men bin no gree touch women wey injure or die' Wia dis foto come from, Supplied Wetin we call dis foto, Dis Afghan woman get back her sight afta her earthquake injury but she bin need wait for days for treatment Article information Author, By Mahjooba Nowrouzi Role, BBC Afghan Service Di United Nations don confam say about 90% of pipo wey di 7 October Afghanistan earthquake kill na women and pikin dem.
Why women dey less likely to ask questions for public?
Why women dey less likely to ask questions for public? Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Claudia Hammond Role, BBC Future Over di years I don present dozens of radio shows and chaired hundreds of public events for front of live audiences. Di questions and answer for di end na always important part of di session and so I wan make evri one feel comfortable enough to ask dia burning question.
Di worst place for world to be a child and wetin authorities dey do about am
Worst place for di world to be small pikin Wia dis foto come from, Unicef Wetin we call dis foto, Dem bin rape Sylvia wey she bin dey 14 Article information Author, By Swaminathan Natarajan Role, BBC World Service Democratic Republic of Congo for Africa na di worst place to be small pikin for world and di mata dey get worse. "Wen you compare di informate from last year and dis year, gender base violence don increase by 47%. Dis na big deal," Sheema Sen Gupta tok.
Burkina Faso coup: Military junta say dem block attempt
Burkina Faso military junta say dem block coup attempt from oda officers Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Wycliffe Muia & Beverly Ochieng Role, BBC News Burkina Faso security and intelligence services block one coup attempt on Tuesday, according to di kontri military goment. Dem allege say officers and oda pipo plan to destabilise di kontri and throw am into chaos E don almost reach one year since di interim President Capt Ibrahim Traoré seize power.
AI-Generated Images of Local Girls Circulate on Social Media in Spanish Town
Caption, María Blanco Rayo’s daughter is one of the adolescents affected. Author, Guy HedgecoeRole, BBC News, Almendralejo 4 hours A quiet town in southern Spain was left shaken after AI-generated images of naked local girls and young women emerged and circulated on social media without their knowledge. The images were created using photos of said girls fully dressed, many of them taken from their own profiles on the networks.
Suga of BTS Begins Mandatory Military Service: Third Member to Enlist in the Past 12 Months
Image source: Getty Images Comment on the photo, Suga is the third BTS member to enlist in conscription service in the past 12 months. Author, Mark Savage Role, BBC music correspondent 13 minutes ago The South Korean star, and member of the internationally known band BTS, confirmed that he has begun his compulsory military service. “I will complete my mandatory service duty faithfully and return,” Suga said online via his social media accounts.
Unborn twin dey live as parasite inside baby abdomen
Unborn twin dey live as parasite inside baby abdomen Article information Author, By Zubair Azam & Ahmen Khawaja Role, BBC World Service Wen Dr Mushtaq Ahmed operate on 10-month-old baby Shazia to remove a suspected cyst, e dey shock to see pair of half-formed feet for her belle. "My team dey expect to find a cyst or abdominal mass in dis little baby girl wey bin dey cry in pain for months. But as we open di baby abdomen and I begin see toes and a spine, I no fit tok for a moment.
Deadly Clashes Erupt Between Kurdish-led Forces and Arab Tribes in Northeastern Syria
image copyrightReuters photo comment, The US-backed Syrian Democratic Forces and its allies control much of northeastern Syria Author, David GrittenRole, BBC 25 minutes ago Dozens of people were reported to have been killed within days as a result of clashes between Kurdish-led militias supported by the United States and Arab tribal fighters in Syria.
Migration: Four Senegalese brodas decide to travel through di North Atlantic sea passage. Na only one come back alive - BBC
Author, By Joel Gunter Role, Fass Boye, Senegal 3 September 2023, 09:41 WAT New Informate 2 hours wey don pass Adama and Moussa Sarr bin don lose track of di exact number of days dem bin don dey at sea. Di brodas bin just dey drift somewhere off di coast of West Africa, inside one traditional Senegalese fishing canoe wey dem dey call pirogue. Dem be two of 39 passengers in total – all of dem dey malnourished, many close to death.
Zambia-Egypt plane seizure: Di mystery of di $5m cash and fake gold wey no-one dey claim
Di mystery of di $5m cash and fake gold wey no-one dey claim for Zambia Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Mike Thomson Role, BBC News One private plane wey dem find with more than $5m (£4m) in cash, fake gold, guns and ammunition on board dey at di centre of a deepening investigate for di Zambian capital, Lusaka. Everyone sabi di aircraft fly from di Egyptian capital, Cairo, and land a fortnight ago for Zambia, but dat na where di certainties stop.
Ukraine war: Fighter ace and two oda pilots die for mid-air crash Original
Ukraine war: Fighter ace and two oda pilots die for mid-air crash Play video, "The Ukrainian jet pilots hunting cruise missiles", Duration 2,3502:35 Wetin we call dis Video, Di Ukrainian jet pilots bin dey hunt cruise missiles Article information Author, By Alex Binley Role, BBC News One of Ukraine most celebrated fighter pilots and two oda airmen don die for one mid-air crash. Andrii Pilshchykov bin win fame as e take part for dogfights over Kyiv during di early phase of Russia invasion.
Yevgeny Prigozhin: Wagner chief be dead man walking before? - BBC News Pidgin
Prigozhin be dead man walking before? Wia dis foto come from, Reuters Article information Author, By Frank Gardner Role, BBC security correspondent Ever since e lead a mutinous march on Moscow for late June Yevgeny Prigozhin don dey described by Russia watchers as "a dead man walking".
Trump say dem go arrest am on Thursday for Georgia Original
Trump say dem go arrest am on Thursday for Georgia Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Max Matza Role, BBC News Donald Trump say im dey plan to showface by imsef for court on Thursday wey dey for di state of Georgia to face charges of election interference. One judge for Atlanta wey dey oversee di former president case put money for im bail at $200,000 (£157,000).
Title: "Mark Zuckerberg and Elon Musk Cage Fight: Latest Updates and Feud Details"
image copyrightREUTERS photo comment, Elon Musk (right) and Mark Zuckerberg (left) Article informationAuthor, Daniel ThomasRole, Business Correspondent 3 hours ago Mark Zuckerberg, owner of Facebook parent company Meta, said Elon Musk is “not serious” about a cage fight with him and that it was “time to move on”.
Why Do Robots Often Have Female Characteristics?
image copyrightGetty Images photo comment, Desdemona was one of the humanoid robots at the AI for Good summit. Article informationAuthor, Mark ShayRole, BBC Future 2 hours ago A popular notion is that artificial intelligence is lurking around us. This is the general picture that the United Nations recently sought to discuss during the “Artificial Intelligence for Good” conference, which was held in Geneva last July.
NASA Regains Contact with Lost Space Probe Voyager 2 Ahead of Schedule
image copyrightNASA photo comment, Communication between NASA and its Voyager 2 probe was lost due to an error from its operators. Article informationAuthor, Megan FisherRole, BBC News 29 minutes ago NASA has regained contact with its lost space probe, Voyager 2, a month earlier than expected. A wrong command issued last July to the probe, which was launched into space for exploratory purposes in 1077, changed its location and then lost contact with it.
Niger coup: Test for democracy inside West Africa - BBC News Pidgin
Niger coup: Test for democracy inside West Africa Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Yusuf Akinpelu Role, BBC News, Lagos President Bola Tinubu, wey be Nigeria leader see di coup for Niger as litmus test for democracy in West Africa. Since e become di chairman of di regional bloc Ecowas three weeks ago, na di coup for Niger greet am welcome.
Why India rice ban fit cause worldwide food crisis
Why India rice ban fit cause worldwide food crisis Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, India na di top rice exporter for world Article information Author, By Soutik Biswas Role, India correspondent Wetin go happun wen India ban di exports of food staple wey dey important for billions of pipo diet for around di world? For 20 July, India ban di exportation of non-basmati white rice to try calm di rising price of rice for house.
Sudan conflict: Women tell BBC horror stories of rape
'Dem rape me one afta di oda under di tree' Article information Author, By Mohamed Osman Role, BBC News Arabic As four paramilitary fighters for Sudan war-hit Dafur region dey gang rape Kolthom, na so dem dey abuse her sake of her race. Warning: Dis article contain details wey fit dey painful for some readers "Dem bin dey very brutal. Dem rape me one afta di oda under di tree, wia I bin dey gada wood to [make fire to] keep warm,"she tok as her voice dey shake inside phone.
Threads Faces User Retention Challenges, Mark Zuckerberg Admits
image copyrightIDREES MOHAMMED/EPA-EFE/REX/Shutterstock photo comment, Threads is struggling to retain users Article informationAuthor, Tom SingletonRole, technology reporter – BBC News 9 hours ago Meta CEO Mark Zuckerberg confirmed that the company’s new social networking platform, Threads, has lost more than half of its users. The competing platform for Twitter had increased the number of its users to more than 100 million users within five days of its launch earlier this month.
Military coup for Niger make Sahel region more fragile
How military coup for Niger make Sahel region more fragile Wia dis foto come from, Reuters Article information Author, By Yusuf Akinpelu Role, BBC News, Lagos From Mali for west to Sudan for east, one whole part of Africa dey under military control now. Niger bin be one of di democracy wey bin remain for di Sahel region wey spread across di continent.
Brain disorder: Di new medicine wey sabi pipo see as turning point to treat dementia
|
Di new medicine wey dey fight Alzheimer disease Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Alzheimer disease na progressive brain disorder wey dey slowly destroy memory and thinking skills Article information Author, By Fergus Walsh and Michelle Roberts Role, BBC News Results wey comot today confam say di medicine donanemab, wey dem praise as important achievement for di fight against Alzheimer, disease wey dey make pesin thinking slow, reduce by one-third.
By Article informationAuthor, Fergus Walsh Verified, Michelle Roberts Verified, Michelle Roberts Role
|
BBC
Verified
Manipur violence: Wetin dey happun for dia and why?
Wetin dey happun for India Manipur and why? Wia dis foto come from, EPA Article information Author, By Graeme Baker Role, BBC News Ethnic violence don throw di small Indian state into wetin many pipo describe as state of civil war as di two largest groups, di majority Meite and minority Kuki, dey fight sake of land and influence.
Manchester City's Riyad Mahrez Transfers to Al-Ahly of Saudi Arabia for £30 million
image copyrightReuters Article informationAuthor, Simon Stone Role, BBC Sport 21 minutes ago Manchester City has agreed to transfer its Algerian striker, Riyad Mahrez, to Al-Ahly of Saudi Arabia for 30 million pounds. Mahrez, 32, obtained permission not to travel with his team to Japan and South Korea, in the pre-season camp.
The Rise of Deepfakes: Celebrities Embrace AI-Generated Ads
image copyrightLay’s photo comment, Avatar (avatar) of soccer player Lionel Messi on Ly Article informationAuthor, Nick MarshRole, Asia Business Correspondent 2 hours ago Former Singaporean actress, model, and radio DJ, Jamie Yoo has no problem with deepfakes. She was really involved. “It’s like what happened with the character Salma Hayek played in an episode of Black Mirror,” Jamie Yu jokes.
Evacuation Underway as Fire at Ammunition Depot Sparks Explosions in Occupied Crimea
image copyrightReuters Article informationAuthor, Paul KirbyRole, BBC NewsJuly 19, 2023, 12:37 GMT Last updated 1 hour ago More than 2,000 residents of four villages in Russian-occupied Crimea are being evacuated after a fire triggered explosions at a nearby ammunition depot. The officials installed by the Russians also closed off a section of the highway that crosses the southern half of the peninsula.
To arrest Vladimir Putin for South Africa go be 'declaration of war', Ramaphosa tok
To arrest Vladimir Putin for South Africa go be 'declaration of war', Ramaphosa tok Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Natasha Booty & Will Ross Role, BBC News Any attempt to arrest Vladimir Putin wen im visit South Africa go be declaration of war against Russia, di kontri president tok. Cyril Ramaphosa make di warning as e remain some weeks before one international meeting go happun for Johannesburg, to wey dem invite di Russian president.
South Korea flood: Deadly flood leave plenti pipo dead Original
Deadly flood leave plenti pipo dead for South Korea Wia dis foto come from, Reuters Rescuers wey dey work to reach vehicles wey dey trapped in a flooded tunnel near di South Korean city of Cheongiu don recover nine bodies. Flood water wey days of torrential rain cause pour into di underpass so quickly sotey passengers and drivers dey trapped in dia cars, unable to escape. At least 37 pipo don die in total after flooding, landslides and power cuts across much of di kontri. Nine pipo still dey miss.
US Competition Watchdog Loses Attempt to Temporarily Block Microsoft's Acquisition of Call of Duty Game
image copyrightCall of Duty Game photo comment, The game “Call of Duty” Article informationAuthor, Peter HoskinsRole, BBC Economics Correspondent 7 hours ago The Federal Trade Commission, the US competition watchdog, has lost a new attempt to temporarily block Microsoft from completing its deal to acquire the maker of the popular game “Call of Duty”. The tech giant’s $69 billion (£52.6 billion) purchase of Activision Blizzard is the largest deal of its kind in the history of the gaming industry.
The lawyer for the young man who was allegedly paid by a BBC presenter in exchange for explicit photos says the allegations are "garbage"
2023-07-10 21:28:53 image copyrightReuters Caption, BBC headquarters in London. Article informationAuthor, RedacciónRole, BBC News Mundo 39 minutes The lawyer of a young man (whose gender has not been revealed) who, according to the British newspaper The Sun, received money from a BBC presenter in exchange for explicit photographs, assured this Monday that the statements that the minor’s mother offered to the newspaper they are trash”.
Threads: Meta's New Social Media App Under Scrutiny
image copyrightReuters Article informationAuthor, By James ClaytonRole, Technology Journalist, BBC North America 9 hours ago Threads first impressions: Can Meta afford to do this? Isn’t that kind of plagiarism? The application looks just like Twitter. The character limit, the repost, the stream. It’s all incredibly familiar. Mark Zuckerberg says millions of people signed up in the first few hours.
Israeli Forces Begin Withdrawal from Jenin Refugee Camp After 2-Day Operation: 12 Palestinians Killed
image copyrightAnadolu Agency via Getty Article informationAuthor, David GrittenRole, BBC 3 hours ago Israeli forces have begun to withdraw from the Jenin refugee camp, in the occupied West Bank, according to a military source in the Israeli army. Thus ends a two-day military operation that led to the killing of 12 Palestinians. Despite this, the sounds of explosions and gunfire continued to be heard across the camp, according to reports from there.
Humans dey hundreds of times 'deadlier' dan sharks
Di reason one group of researchers conclude say human beings dey hundred times 'deadlier' dan sharks Wia dis foto come from, Getty Images Article information Author, By Helen Briggs Role, Environment Correspondent Humans dey well known as super predators but for di first time, scientists don put a figure to back am up. We dey exploit around one third of all wild animals for food, medicines or to keep as pets, putting almost half at risk of extinction, dem tok.
Uganda ADF school attack: 'Gospel songs dey interrupted by screaming'
'We dey hear gospel songs den screaming' - Woman tok of Uganda school attack Wetin we call dis foto, Mary Masika, wey dey live opposite di school say she dey often hear di students sing bifo bedtime Article information Author, By Ashley Lime & Anne Okumu Role, BBC News, Mpondwe Pupils for Uganda bin dey sing gospel songs bifo one deadly attack by Islamist militants shelle on Friday, one woman wey dey live opposite di school tok. "Den I hear screaming," Mary Masika tell BBC.
Ukraine war gatz end, South African President Ramaphosa tell Putin
Ukraine war gatz end, South African President Ramaphosa tell Putin Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, South-Africa President Cyril Ramaphosa and Russia President Vladimir Putin for di 2019 Russia-Africa Summit for Sirius Park of Science and Art in Sochi, Russia, on October 24, 2019. Article information Author, By Antoinette Radford Role, BBC News Di war for Ukraine gatz end, South Africa President Cyril Ramaphosa don tell Russia leader Vladimir Putin.
MH370 joke: Malaysia wan Interpol to track down comedian over missing flight joke
How US comedian enta trouble over missing Malaysia flight MH370 joke Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jocelyn Chia, lawyer turned comedian, na prominent performer for New York Article information Author, By Nicholas Yong Role, BBC News Malaysia dey seek Interpol help to track down one New York-based comedian wey joke about di missing Malaysia Airlines flight MH370.
Iran kill three pipo over anti-goment protests
Iran kill three pipo over anti-goment protests Wetin we call dis foto, Saeed Yaqoubi, Saleh Mirhashemi and Majid Kazemi deny di accusations dem sama dem Article information Author, By David Gritten Role, BBC News Authorities for Iran don execute three men wey dem sentence to death in connection with dinationwide anti-goment protests last year, di judiciary tok. Dem convict di three over dia alleged involvement for one shooting attack wey kill three security personnel for Isfahan in November.
Show More
loading
Actions
Is this you?
As a journalist, you can create a free Muck Rack account to customize your profile, list your contact preferences, and upload a portfolio of your best work.Get in touch with Article
Contact Article, search articles and posts on X, monitor coverage, and track replies from one place.
Learn more about Muck Rack